You give me wings, now I’m up in the air
As I dey plant, You dey give me the rain
If no be you, Tell me where I for dey?
Baba I thank you
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, You dey shower your grace
Na your light wey dey show me the way
Baba I thank you
Refrain:
Lord, You are Great, You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am, Baba I thank you
Lord, You are Great, You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am, Baba I thank you
Jehovah Bu Onyeoma (You are Yood), na You be my Agidigba (Big God)
Cos e dey happen as You talk am, Baba I thank you
Jehovah Bu Onyeoma (You are Good), na You be my Agidigba (Big God)
Cos e dey happen as You talk am, Baba I thank you
Me no fit to deny o, all of my blessings na divine o
When I look around o, all I see na Your hand o
Oh my Daddy oh
When e sour, You dey make am sweet oh
This Your grace oh, e loud o
E dey speak for me oh
Your Grace dey overflow, from my head down to my toes
Bianule, bianule (Come and see) x2 Ifechukwu ne me oh (What the Lord has done)
Your Love is ever sure, I will let the whole world know
Chineke, Chineke (God) x2 Na You I dey follow
(Refrain)
Baba no dey delay, if I call am, e na cha cha cha
Everything na confirm, e no get hand for yama yama
I can’t explain the wonders of Your presence in my life
Na only You be God, I know wey no go fit to lie
Ojumegbo Judah (Lion of the Tribe of Judah), I troway salama
Onyenemema (God who does good things), I’ll praise You forever
When you check am you go know
Who the blessings dey follow
From the north side to the south side
See na Jesus we dey show
The Lord of Hosts, the King of Glory
Yahweh Sabaoth, Yahweh Sabaoth (Repeat)
(From the Top)
The Lord of Hosts, shine forth Your Glory
Yahweh Sabaoth, Yahweh Sabaoth (Repeat)
The Lord of Hosts, reveal Your Glory
Yahweh Sabaoth, Yahweh Sabaoth
The Lord of Hosts, the King of Glory
Yahweh Sabaoth, Yahweh Sabaoth (Repeat)
Spoken:
Have respect for your covenant.
For the dark places of the earth are full of habitation of cruelty
Some of the things that have happened in your life, you think they just happened
Sometimes they were demonically engineered
But today we call on the God of the armies of the heavens and the earth
Because you came here today…
As I sound this alarm, I will blow this trumpet
And as I blow, You are going to say, “Let God arise!”; arise in Nigeria
Let the wickedness of the wicked come to an end
When you hear the sound of the trumpet
You will will holler “Let God arise!”
Many battles, many struggles
But God has been there for me
Fighting for me, winning for me
He has never lost a fight (Repeat)
The number of my scars
Are the number of my victories
That’s why my praise
Can never be the same as yours (Repeat)
Excuse me, if I get undignified
You don’t know
Like I know what He has done: for me (Repeat)
(From the Top)
I will sing (I will sing)
I will shout (I will shout)
I will dance (I will dance)
I will let them know
I will let them know (Repeat)
Repeat: I will let them know
Let me prove to you
Shout it from the rooftop
From your seat in your car
On social media
On Instagram and Facebook
I need you to let them know
When you get to your office
When you get to your job
Everywhere you go
You will let them know
Excuse me, if I get undignified
You don’t know
Like I know what He has done: for me
You don’t know
Like I know what He has done: for me (Repeat)
I will sing (I will sing)
I will shout (I will shout)
I will dance (I will dance)
I will let them know
I will let them know (Repeat)
Excuse me, if I get undignified
You don’t know
Like I know what He has done: for me
You don’t know
Like I know what He has done: for me (Repeat)
Your Love, is overwhelming me, o
Your Goodness, just dey carry me go
Anywhere I go, anywhere I turn
I see your faithfulness each day
This kind Love, I’ve never seen, I’ve never seen (Repeat)
Jesus oh, Jesus oh, Jesus oh, Jesus oh
Jesus oh, Your kind of Love, I’ve never seen (Repeat)
Onyekeruwa, oh (Oh Creator of the Universe)
Isi ikendu (the stream of Life), oh, Your kind of Love I’ve never seen
Consistent Lover, oh
Agu n’echemba (Lion who watches)one o, Your kind of Love I’ve never seen
(From the Top)
Jesus oh, Jesus oh, Jesus oh, Jesus oh
Jesus oh, Your kind of Love, I’ve never seen (Repeat)