Ojoro (Undeserved Favor) Lyrics Mike Abdul ft Clement Whyte

1 Comment


(Languages: Pidgin, Yoruba)

Dem say, dem say the blessing wey you do, Ojoro (Underserved favor)
Dem say, dem say Salvation wey you do, Ojoro (Underserved favor)
You bless the boy, You give him victory, Ojoro (Underserved favor)
The girl is fine o, fresh and beautiful, Ojoro (Underserved favor)
This Ojoro, This Ojoro (Underserved favor)
This Ojoro (Underserved favor) You do for me, e good o

Refrain:
Repeat: Ayoyo, ayoyo
Che, che, che
Odun mo mi oh
As it is sweet us o
E no go pain us oh
Dem know us before
E don better pass e before (It has become better than before)

Pekem, pekem, pekem (Alert enters, pekem)
Sugar, sugar, sugar (Belle dey sweet e sugar)
Honey, honey, honey (The melody like honey)
Oh by the way, e many be like water eh
Oh by the way, it is many be like water eh

(Refrain)

Dem say, dem say the blessing wey you do, Ojoro (Underserved favor)
Dem say, dem say Salvation wey you do, Ojoro (Underserved favor)
You bless the boy, You give him victory, Ojoro (Underserved favor)
The girl is fine o, fresh and beautiful, Ojoro (Underserved favor)
This Ojoro, This Ojoro (Underserved favor)
This Ojoro (Underserved favor) You do for me, e good o

Repeat: Ese, Ese Baba (Thank You, Father Thank You)
Modupe sir, modupe, modupe, modupe (I’m grateful)
The more you do, do, do
I got to say, say, say
You too dey do, do, do
I got to say, say, say
Everybody join me say
Oluwaseun, ewa bami gbegba ope oh (God has been good, come and help me carry my basket of thanks)
What shall I render? What shall I offer?
How can I pay?

(Refrain)

My Daddy Lyrics by Tim Godfrey & Fearless Community

Leave a comment


(Sung in Pidgin, English)

Refrain:
My Daddy, my Daddy, You too sabi
Look how you turn my life around, Daddy
Your baby, e dey happy
Look how You take care of me
My Daddy, You sabi
My Daddy, You too sabi oh
My Daddy, You sabi–Abba
My Daddy

Our Father
E get y we dey call You Father
You no dey calm down, for my matter
When you start you dey finish harder
You dey add am, jara jara
When men say there is a casting down
For me there’s a lifting up
Blessings follow me!
Blessings follow me!
Take a look at me you go believe am
My Daddy You you dey deliver
Blessings follow me!
Blessings follow me!

(Refrain)

When men say there is a casting down
For me there’s a lifting up
Blessings follow me!
Blessings follow me!
Take a look at me you go believe am
My Daddy You you dey deliver
Blessings follow me!
Blessings follow me!

(Refrain)

When men say there is a casting down
For me there’s a lifting up
Blessings follow me!
Blessings follow me!
Take a look at me you go believe am
My Daddy You you dey deliver
Blessings follow me!
Blessings follow me!

(Refrain)

Call-and-Response:
Who’s Your Daddy?
Who’s Your Daddy?
Who’s Your Daddy?
Abba! (Repeat)

(Refrain)

Coming Down Lyrics by Gaise Baba

Leave a comment


(Sung in Pidgin, English)

He say make we walk, we dey walk
He say make we blow, we dey blow
He say make we shout, we dey shout
But we never knew the walls were coming down

It was just faith, it was just trust
We were just moving at the sound of His Word
It was just faith, it was just blind trust
We never knew the walls were coming down (Repeat)

Refrain:
No be say we sabi or we sharp like so
Na anything He talk, we just dey do am go
No be say we sabi or we sharp like so
Na anything He talk, we just dey do am go (Repeat)

We were still young at the time, and our parents were dead and gone
They got the promise but they didn’t believe God to lead them on
Doubting and murmuring, all these years
Put the Nation on a standstill for forty years
Now a generation is gone, just like that!
And it’s our turn, just like that!
Moses is gone, a new sheriff in town
Joshua is the name, gotta get used to him now
He comes through, says God has spoken:
“We’ll walk round the city, not for one day but seven”
This time o, no room for doubting
Learn from our parents’ mistakes, no doubting
Fully believing, fully believing
Eni gboju l’Oluwa o le pofo (He who puts trust in God cannot fail)
We stay believing

(Refrain)

Away Lyrics by Tim Godfrey and Fearless Community

Leave a comment


Refrain:
He has taken my sorrows away
He has taken my sorrows away
Hallelujah! Jesus is Lord
Hallelujah! Jesus has won
Hallelujah! Jesus is Lord
He has taken my sorrows away (Repeat)

He has taken my sorrows away
All my pain, all my heartbreak away
Now I’m a winner, I am not a loser
He has paid the price for my sin
No more guilt and shame, oh no
Hallelujah! Jesus is Lord
He has taken my sorrows away

(Refrain)

With You my Father, I’m in order (I’m in order o)
They wan steal my joy, You’ll fill my mouth with laughter
I tell them say na you be my daddy (Them no fit relate)
Carry my matter like Your padi (I no get regret)
Come close, make I show you my daddy (Make you sef upgrade)
He has taken my sorrows away

(Refrain)

He has taken my sorrow (Away)
Away (Away), Away (Away), Away (Away)
He has taken my sickness (Away)
Away (Away), Away (Away), Away (Away)
He has taken my shame o (Away)
Away (Away)
He has taken my sorrow (Away)
Away (Away), Away (Away), Away (Away)
Bad belle people (Away)
Away (Away), Away (Away), Away (Away) x3
Away!

ADML Lyrics by Greatman Takit

Leave a comment


(Language: Yoruba, Pidgin)

Refrain:
Ademola tele o mo re o (Here is the Ademola that you said you didn’t know)
See as God don help am
Dem fire arrow to me, see as God dey block am
Sapa come for me, I survive, now I don dey biza
Ademola tele o mo re o (Here is the Ademola that you said you didn’t know), see as God don help am

I get God, way I dey call on
Never, ever let go
Gbani, gbani, gbani, (He carries me) when he pull up
In the valley, when he set o
We dey bounce like it be the Dunlop
On your mark, ready, let’s go
Tell the enemy, make dem dey shut up
We make dem screaming in falsetto

My G! (My G!) Tell dem make dem no dey try me (Try me)
Jericho be fighting
But Oluwa, to be very mighty, mighty o
My G! (My G!) Tell dem make dem no dey try me (Try me) (Repeat)

(Refrain)

Older Entries