(Languages: Pidgin, Yoruba)
Dem say, dem say the blessing wey you do, Ojoro (Underserved favor)
Dem say, dem say Salvation wey you do, Ojoro (Underserved favor)
You bless the boy, You give him victory, Ojoro (Underserved favor)
The girl is fine o, fresh and beautiful, Ojoro (Underserved favor)
This Ojoro, This Ojoro (Underserved favor)
This Ojoro (Underserved favor) You do for me, e good o
Refrain:
Repeat: Ayoyo, ayoyo
Che, che, che
Odun mo mi oh
As it is sweet us o
E no go pain us oh
Dem know us before
E don better pass e before (It has become better than before)
Pekem, pekem, pekem (Alert enters, pekem)
Sugar, sugar, sugar (Belle dey sweet e sugar)
Honey, honey, honey (The melody like honey)
Oh by the way, e many be like water eh
Oh by the way, it is many be like water eh
(Refrain)
Dem say, dem say the blessing wey you do, Ojoro (Underserved favor)
Dem say, dem say Salvation wey you do, Ojoro (Underserved favor)
You bless the boy, You give him victory, Ojoro (Underserved favor)
The girl is fine o, fresh and beautiful, Ojoro (Underserved favor)
This Ojoro, This Ojoro (Underserved favor)
This Ojoro (Underserved favor) You do for me, e good o
Repeat: Ese, Ese Baba (Thank You, Father Thank You)
Modupe sir, modupe, modupe, modupe (I’m grateful)
The more you do, do, do
I got to say, say, say
You too dey do, do, do
I got to say, say, say
Everybody join me say
Oluwaseun, ewa bami gbegba ope oh (God has been good, come and help me carry my basket of thanks)
What shall I render? What shall I offer?
How can I pay?
(Refrain)
Discover more from African Gospel Lyrics
Subscribe to get the latest posts sent to your email.
Leave a Comment