I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But You love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently
Refrain:
This Your love, it is all I want
This Your grace, is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi eh, igbakalamisi eh!(Daddy it scatters my brain, it blows my mind) (Repeat)
Ifunaya gi kachanma, oh kachanma (Your Love is the best)
When I look around, all I see is your love (Repeat)
(Refrain)
Uthando, lona esikudingayo (Your Love, is all we need)
Umusa, wanele bonke abakhe eh! (Your grace, is sufficient for us)
Refrain:
Unending joy
Unspeakable
Dey my heart o
Dey my life o (Repeat)
I’ve got so much joy
Overflowing joy
Cause Jehovah God
Dey my heart o
Dey my life o (Repeat)
(Refrain)
This is the life of a man in Christ o
This is the life of a child of God o
I am born of God, yes I overcome this world
Standing on the solid rock
And nothing can steal my joy!
Righteousness, peace and joy in the Holy Ghost
Summarizes the life I live o
I am born of God, yes I overcome this world
Standing on the solid rock
I’m full of…
(Refrain)
See this joy wey Jesus dey give
Nobody dey give this type (Hey!) (Repeat)
Call-and-Response:
This type of joy
Jesus dey give
Nobody fit
Give am to me (Repeat)
E dey sweet (E dey sweet) x?
Say you like (I like) x?
I like (I like) x?
Call-and-Response:
This type of joy
Jesus dey give
Nobody fit
Give am to me (Repeat)
I no go praise Jesus Keh? Ehe! x4
If na you, you fit die for me? Ehe! x4 (Repeat)
(Refrain)
I’ve got so much joy
Overflowing joy
Cause Jehovah God
Dey my heart o
Dey my life o (Repeat)
(Refrain)
This is the life of a man in Christ o
This is the life of a child of God o
I am born of God, yes I overcome this world
Standing on the solid rock
And nothing can steal my joy!
Righteousness, peace and joy in the Holy Ghost
Summarizes the life I live o
I am born of God, yes I overcome this world
Standing on the solid rock
I’m full of…
Sooner or later, your testimony go enter
No need to bother, Oluwa dey your matter
All things are working, tomorrow will be greater
Give Him the praise now, there is a miracle with your name on it
Refrain:
There is a miracle, there is a miracle
There’s a miracle, with my name on it (Repeat)
Na me go laugh first, na me go still laugh last
I no go suffer, na your mercy show first
I no go fit come last, Holy Ghost now must stand by
There’s a miracle with my name on it (Repeat)
I’m the one that You love
I’m the one that You’ve saved
Jesus, I am here to say, Thank you
For everything You have done
For the battles You have won
Oh Lord I am here to say, Thank you
Refrain:
Thank you, Jesus
Thank you, Jesus
For how you love me Lord
I am here to say, Thank you
I am here to say, Thank you (Repeat)
I’m the one that You love
I’m the one that You’ve saved
Jesus, I am here to say, Thank you
For not letting me to fall
For leading me by the hand
Oh Lord I am here to say, Thank you
(Refrain)
Oh my Lord, I am say, Thank you
I am here to say, Thank you
Everyday, I see the workings of Grace in my life
I no fit explain, how the miracles dey align
Gone are the days, when e be like say we labor in vain
Now the story don change, I can lift my voice and say
Refrain:
Baba oh! I see Your doings, oh
For all the blessings, oh
I give You glory, oh
Baba oh! Shepherd of my soul
As you dey lead me, oh
I go dey follow (Repeat)
(From the Top)
I go dey follow x3
Till the kingdom come
I go dey follow x2
As you dey lead me, oh (Repeat)