(Sung in Pidgin, Igbo, Zulu)

I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But You love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently

Refrain:
This Your love, it is all I want
This Your grace, is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi eh, igbakalamisi eh!  (Daddy it scatters my brain, it blows my mind) (Repeat)

Ifunaya gi kachanma, oh kachanma (Your Love is the best)
When I look around, all I see is your love (Repeat)

(Refrain)

Uthando, lona esikudingayo (Your Love, is all we need)
Umusa, wanele bonke abakhe eh!  (Your grace, is sufficient for us)